Burna Boy – 28 Grams | Music MP3 Download

You’re About To Download 28 Grams by Burna Boy Here In ThinkNews

About 28 Grams, a song by the talented Nigerian Afrobeats star and musical artist Burna Boy. This track is the ninth song from Burna Boy’s latest Album, “No Sign of Weakness“ As a music lover or a fan of Burna Boy, you won’t regret adding this track to your music playlist.

Nevertheless, while listening to the music on our platform, don’t forget to share your comments below.

Listen and download the song below; enjoy!

Download MP3

Burna Boy – 28 Grams Lyrics

[Intro]
(Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)

[Verse 1]
Twenty-eight gram, one O.Z. me have, nínú ara mi o
I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you
I no dey too talk, na my mind I dey yarn
Mi o p’ara mi o
I no dey smoke crack, I dey smoke sativa
Mi o gb’oja sara mi, oh
(Ọmọ e don be [?])

[Pre-Chorus]
No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be [?])
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe

[Chorus]
(Ganja)
Just give mе (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need thе (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah

[Verse 2]
Ganja man, don’t go nowhere unless I smoke my igbo
Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own
I no need any disturbance, I no bother nobody, eh
Àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician
(Ọmọ e don be [?])

[Pre-Chorus]
No go do cocaine, e go drive you loco
Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be [?])
Wọn ni so fun e, wa gbera e leke
And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe

[Chorus]
(Ganja)
Just give me (Ganja), original (Ganja)
I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)
I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)
For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah

[Outro]
What is that stench?

About Nweke Emmanuel 6809 Articles
Nweke Emmanuel is a dedicated music enthusiast and writer at ThinkNews, where he shares the hottest music updates, artist spotlights, and song breakdowns from Nigeria and beyond. With a sharp ear for sound and a deep love for the culture, Emmanuel brings fans closer to the artists and music they love. Whether it's Afrobeats, hip-hop, or the next viral hit, Emmanuel is always on the beat uncovering stories that matter to the music community. 📲 Reach him on WhatsApp: +234 706 898 7587

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*