Lyrics: Yemi Alade – Enjoyment | Music MP3 Download

Yemi Alade Enjoyment Lyrics

Read Free “Yemi Alade – Enjoyment Lyrics On Thinknews

The Multi-Talented Artist and Song Writer Yemi Alade released her studio single titled “Enjoyment” and we made the Lyrics available for read (download).

Yemi Alade – Enjoyment is solely free for your Lyrics read at “Thinknews”

Read Yemi Alade Enjoyment Lyrics for Free Below

Yemi Alade – Enjoyment LYRICS

In the mood to jaiye o
I no go kill myself iro nla nla
Wahala no dey finish ah eh
I go happy myself na na na

Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life nay o lo lo
Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all

Emjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party some omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Oga barman ye m some more
E le le le
Eh eh eh

AC for the corner
Which time you go come hala
My friends, your friends
Tonight we go do one dance
No go killi us no
Anything you want order
Wine dey ?? sachet ati squardi dey

Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo

Ready to go low low
Ready to bo s’agbo
Life na yo lo lo
Life na o lo lo

Mo fe
Mo fe ki everybody pade mi on the floor
No dey worry at all

Emjoyment
Enjoyment no be for small pikin o
Sho ye
I want to party some omo
E le le le
Oga deejay give me some more
E le le le
Bottle after bottle omo
E le le le
Enjoyment
Enjoyment
Enjoyment

About Nweke Emmanuel 6815 Articles
Nweke Emmanuel is a dedicated music enthusiast and writer at ThinkNews, where he shares the hottest music updates, artist spotlights, and song breakdowns from Nigeria and beyond. With a sharp ear for sound and a deep love for the culture, Emmanuel brings fans closer to the artists and music they love. Whether it's Afrobeats, hip-hop, or the next viral hit, Emmanuel is always on the beat uncovering stories that matter to the music community. 📲 Reach him on WhatsApp: +234 706 898 7587

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*